You’re viewing a text-only version of this website that uses less data. View the main version of the website including all images and videos.
Fotos: 'Blood Moon' attract sky-watchers around di world
Read am in 3 mins
Sky-watchers around di world dey witnes one ogbonge Blood Moon -ogbonge tin wey dey happun wen di Moon pass through di Earth shadow, and im colour go be like say e don turn deep red.
Di display wey totori plenty pipo bin dey visible for several kontris around di world.