Nigeria 2023 election campaigns in fotos

Nigeria 2023 election

Wia dis foto come from, Twitter/@Tinubu/Obi/Atiku

Campaigns for Nigeria 2023 general election don dey intensify as e remain less dan 14 days for di Presidential and National Assembly campaigns to end.

Di presidential election go hold on 25 February according to di Independent National Electoral Commission (INEC).

Na 18 candidates from different political parties dey contest for di kontri presidential elections and dem be;

  • Peter Obi (LP)
  • Atiku Abubakar (PDP)
  • Asiwaju Bola Tinubu (APC)
  • Rabiu Musa Kwankwaso (NNPP)
  • Imumolen Irene Christopher (AP)
  • Almustapha Hamza (AA)
  • Sowore Omoyele Stephen (AAC)
  • Kachikwu Dumebi (ADC)
  • Sani Yabagi Yusuf (ADP)
  • Umeadi Peter Nnanna Chukwudi (APGA)
  • Ojei Princess Chichi (APM)
  • Nnadi Charles Osita (APP)
  • Adenuga Sunday Oluwafemi (BP)
  • Osakwe Felix Johnson (NRM)
  • Abiola Latifu Kolawole (PRP)
  • Adebayo Adewole Ebenezer (SDP)
  • Ado-Ibrahim Adulmalik (YPP)
  • Nwanyanwu Daniel Daberechukwu (ZLP)

However, out of dis 18, four candidates and dia political parties na im dey very popular among Nigerians wey don carry dia campaigns across di kontri.

Dis four candidates na; Peter Obi of Labour party, Atiku Abubakar from di Peoples Democratic Party, Asiwaju Bola Tinubu from di All Progressives Congress and Rabiu Musa Kwankwaso of di New Nigeria People Party.

Here na fotos from di campaigns wey dis four leading leading political parties and dia candidates dey do inside di kontri.

Fotos from Peter Obi Campaign

Nigeria 2023 election

Wia dis foto come from, Twitter/Peter Obi

Wetin we call dis foto, Peter Obi enta Aba, Abia State for campaign
Nigeria 2023 election

Wia dis foto come from, Twitter/Peter Obi

Wetin we call dis foto, Peter Obi carry waka go Abeokuta, Ogun state for campaign
Nigeria 2023 election

Wia dis foto come from, Twitter/Peter Obi

Wetin we call dis foto, Peter Obi carry waka go Ebonyi state for campaign
Nigeria 2023 election

Wia dis foto come from, Twitter/Peter Obi

Nigeria 2023 election

Wia dis foto come from, Twitter/Peter Obi

Nigeria 2023 election

Wia dis foto come from, Twitter/Peter Obi

Nigeria 2023 election

Wia dis foto come from, Twitter/Peter Obi

Nigeria 2023 election

Wia dis foto come from, Twitter/Peter Obi

Wetin we call dis foto, LP presidential candidate visit Kwara State

Fotos from Atiku Abubakar campaign

Nigeria 2023 election

Wia dis foto come from, Twitter/@atiku

Wetin we call dis foto, Atiku Abubakar carry campaign go Bayelsa
Nigeria 2023 election

Wia dis foto come from, Twitter/@atiku

Wetin we call dis foto, Atiku Abubakar carry campaign go Minna
Nigeria 2023 election

Wia dis foto come from, Twitter/@atiku

Wetin we call dis foto, Ebonyi State
Nigeria 2023 election

Wia dis foto come from, Twitter/@atiku

Nigeria 2023 election

Wia dis foto come from, Twitter/@atiku

Nigeria 2023 election

Wia dis foto come from, Twitter/@atiku

Nigeria 2023 election

Wia dis foto come from, Twitter/@atiku

Nigeria 2023 election

Wia dis foto come from, Twitter/@atiku

Wetin we call dis foto, PDP presidential candidate carry campaign go Kebbi

Fotos from Asiwaju Bola Ahmed Tinubu campaign

Nigeria 2023 election

Wia dis foto come from, Twitter/@officialabat

Nigeria 2023 election

Wia dis foto come from, Twitter/@officialabat

Nigeria 2023 election

Wia dis foto come from, Twitter/@officialabat

Nigeria 2023 election

Wia dis foto come from, Twitter/@officialabat

Wetin we call dis foto, Asiwaju Bola Tinubu carry campaign go Katsina State
Nigeria 2023 election

Wia dis foto come from, Twitter/@officialabat

Nigeria 2023 election

Wia dis foto come from, Twitter/@officialabat

Wetin we call dis foto, Tinubu carry campaign enta Ekiti State
Nigeria 2023 election

Wia dis foto come from, Twitter/@atiku

Wetin we call dis foto, Tinubu carry campaign enta Osun State
Nigeria 2023 election

Wia dis foto come from, Twitter/@officialabat

Fotos from Rabiu Musa Kwankwaso campaign

Nigeria 2023 election

Wia dis foto come from, Twitter/@KwankwasoRM

Nigeria election body, INEC don fix 23 February 2023 as di last day for campaigns by political parties for di Presidential and National Assembly wey go take place for 25 February 2023.

While di last day for campaigns for di Governorship and State Houses of Assembly election 9 March 2023. Then di election go come shelle 11 March 2023.

Accoding to di section 94(1) of di Electoral Act 2022, campaign for public by every political party shall begin 150 days before di election day and end 24 hours before dat day.

Di Nigeria 2023 election dey come afta di last general poll wey di kontri do for 2019 - wey di current president, Muhammadu Buhari for win.