Region by region breakdown of Ghana 2024 presidential election results

Wia dis foto come from, AFP
Authorities for Ghana don release di first official results from Saturday presidential election.
Di result go confam di victory of opposition candidate, former President John Mahama.
Mahama get strong lead of 61% against 38% for Vice-President Mahamudu Bawumia based on di results wey don come in from 12 of di kontri 16 regions.
Di vice-president don already accept defeat and congratulate Mahama on im victory on Sunday but many pipo dey para as e dey take too long for di election office to announce di official results.
President Nana Akufo-Addo dey step down afta im reach di official limit of two terms in office.
Dis election dey come for time wen di kontri dey face dia worst economic crisis.
Breakdown of di Ghana 2024 presidential elections from regions
Ahafo region - NDC win
NDC - 130,106
NPP -113,851
Central Region - NDC win
NDC - 562,620
NPP - 382,749
Western North - NDC win
NDC- 202,689
NPP- 124,024
Oti region - NDC win
NDC-182,470
NPP- 86,489
Eastern - NPP win
NPP- 493,234
NDC- 453,234
Upper West - NDC win
NDC 242,852
NPP - 89,906
Bono East - NDC win
NDC - 216,691
NPP- 124,811
North East - NPP win
NDC - 111,051
NPP - 134,800
Volta - NDC win
NDC- 584,234
NPP-56,699
Bono region - NDC win
NDC- 235,681
NPP-192,773
Western region - NDC win
NDC- 423,245
NPP-275,231
Northern region - NDC win
NDC- 529,456
NPP- 370,928
Greater Accra region - NDC win
NDC - 1,260,832
NPP - 681,535
Ashanti region - NPP win
NDC - 697,076
NPP - 1,366,800
Savannah region - NDC win
NDC - 134,563
NPP - 56,774
Upper East region - NDC win
NDC - 361,597
NPP - 106,700
Western region - NDC win
NDC - 423,245
NPP - 275,231










