Queen Elizabeth II: In fotos- world reacts to di Queen death

One well-wisher place flowers outside di British embassy for Washington DC

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, One well-wisher place flowers outside di British embassy for Washington DC

Condolences don dey pour in from around di world following di death of Queen Elizabeth II.

One man lower di flag for di US Capitol in Washington DC

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, One man lower di flag for di US Capitol in Washington DC

Dem lower flags to half staff for various locations, wey include di White House and US Capitol in Washington DC.

One billboard for Times Square, New York, pay tribute to di Queen

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, One billboard for Times Square, New York, pay tribute to di Queen

Crowds don gather to mourn and leave flowers in di Queen memory.

Di Tel Aviv Municipality building for Israel dey lit up like Union Jack flag

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Di Tel Aviv Municipality building for Israel dey lit up like Union Jack flag
One memorial outside one British pub for di Santa Monica neighbourhood of Los Angeles

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, One memorial outside one British pub for di Santa Monica neighbourhood of Los Angeles
"Di world just get more masculine," say Brecken Armstrong as she buy royal keepsakes from di Rose Tree Cottage English Tea Room for Pasadena, California

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, "Di world just get more masculine," say Brecken Armstrong as she buy royal keepsakes from di Rose Tree Cottage English Tea Room for Pasadena, California
Canadian Prime Minister Justin Trudeau deliver one statement on di Queen death

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Canadian Prime Minister Justin Trudeau deliver one statement on di Queen death

Di UK longest-serving monarch die at Balmoral aged 96, following her 70-year reign.

President Joe Biden went to the British embassy in Washington to sign a condolences book

Wia dis foto come from, Getty Images

President Joe Biden go di British embassy in Washington to sign condolences book.

Di Queen image dey displayed on big screen at di start ofone football match for Rome, Italy

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Di Queen image dey displayed on big screen at di start ofone football match for Rome, Italy
For Nairobi, Kenya, one man watche live coverage of di transfer of power

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, For Nairobi, Kenya, one man watche live coverage of di transfer of power