Lolo Ifunanya: Meet Jennifer from Austria wey dey speak Pidgin pass some Nigerians

Wetin we call dis Video, Meet Jennifer a.k.a Lolo Ifunanya from Austria wey dey chop Pidgin

Meet Jennifer a.k.a Lolo Ifunanya from Austria wey dey chop pidgin like say tomorrow no dey.

Her video go viral for internet wia she dey para say some oyinbo girls dey yab her unto say she dey yarn pidgin.

But she say dat one no go stop her flex.