Boko Haram Darak killings: Flag fly halfway as Cameroon craiy die for 17 soldiers

Wia dis foto come from, Cameroon army
Cameroon today fly dia flag half-way for craiy die de 17 soldiers weh Boko Haram kill for Darak, Logon Shari, far North region.
Na for June 10, 2019 weh de attack happen, Cameroon army say deh kill close to 70 pipo, arrest 16 pipo weh deh belong Boko Haram group, seven villagers also die for de attack.
Afta de attack by about 300 Boko Haram group, President Biya decree June 21 as national craiy die for honour de soldiers weh deh die for war front.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post
President Biya say dis kana tin na show betrayal, den e give medal for bravery for de fallen soldiers.
President Biya say dis kana tin na show betrayal, den e give medal for bravery for de fallen soldiers.








