More than 13,000 Nigerians cross enta Cameroon for asylum - UNHCR

Wia dis foto come from, UNHCR
United Nations Refugees Agency (UNHCR) say about 13,000 Nigerian refugees don enta Goura for Cameroon for fear of Boko Haram attack.
UNHCR say deh cross from El-Beid river for Rann afta Cameroon bin force some back last week.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 1
De attack for January 14 bin cause about 9000 for run enta Cameroon but di kontri force some back. UN no glad for dis kana tin and deh tell Cameroon goment for stop for force Nigerian refugees back and respect dia right for asylum.
UNHCR say den di try for advocate say make deh give dis pipo place for stay and protect dem. Allegra Baiocchi UN Resident and Humanitarian Coordinator don glad say Cameroon di respect right for refugees.
"Thank you Cameroon goment for respecting right for asylum," Allegra Baiocchi tok.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 2
For Goura, UNHCR say dia teams and partners start registration for de refugees.
But no bi only for Cameroon weh refugees enta as some don cross border go for Chad.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 3








