Na who dey run di Twitter account for APC?

Wia dis foto come from, Twitter
Di ruling part for Nigeria All Progressives Congress (APC) don deny di Twitter handle (@APCNigeria).
Dia National Publicity Secretary, Bolaji Abdullahi enta Twitter to talk im own say, na "criminal impersonation."
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 1
Anoda Twitter handle wey claim say im be di official handle for di party talk say dem go soon drop statement for di mata.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 2

Wia dis foto come from, @APCNigeria
But sometin wey BBC News Pidgin notice be say di new account no dey verified, no get plenty followers.
E claim say February 6, 2013, dem form am but di date Twitter put na April 2018.
On Saturday, April 14, 2018, di twitter handle for All Progressive Congress (APC) for Nigeria @APCNigeria just begin dey sell bitcoin, dem tweet say dem wan begin give Nigeria pipo bitcoin.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 3
Tori be say, e dey look like dem don hack di account dat is anoda person don begin control di account.
Tori pipo di cable bin report say di picture for di account bin even change to anoda person own, but wen we check di account we see say denm don return di APC logo as di picture but e show say dem never fit control di account back.
End of Di one wey oda users dey read well well
Na so di picture for di account come dey change from APC own to di one of one man wey im name na Justin Sun

Wia dis foto come from, @APCNigeria
Wen some Nigeria pipo out of surprise begin wonder and ask question ontop twitter, di person wey dey control di account dey give dem answer too.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 4

End of X post, 5

End of X post, 6
Small time we see say some of di tweet begin disapear but we still catch some of dem before e disapear finish.

Wia dis foto come from, @APCNigeria