Chadwick Boseman death: Black Panther star, 'King T'Challa' wey die of colon cancer receive tributes from Hollywood, Marvel family and rest of di world

Chadwick Boseman at the commencement address

Wia dis foto come from, Reuters

Read am in 2 mins

World leaders, Stars from Marvel Cinematic Universe and across Hollywood plus fans don begin pay tributes to Black Panther star, Chadwick Boseman wey die of cancer.

Di US actor wey be 43 years old die for im house for Los Angeles with im wife and family by im side.

Hollywood directors, writers, actors, actress, world leaders and oda ogbonge pipo no fit hide dia shock afta dem receive dis news of Boseman death.

Director Jordan Peele tweet say dis news na 'crushing blow.'

Skip X post, 1
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 1

Former US president, Barack Obama recall how Chadwick come white house to work with children during wen im dey play Jackie Robison role for one film. Obama add say Chadwick dey 'Blessed' and 'gifted.'

Skip X post, 2
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 2

Di Academy of Motion Picture Arts and Sciences write for Twitter say 'Chadwick Boseman bring strength and light to di screen, every time.'

Skip X post, 3
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 3

While American entertainment company wey produce di Black Panther , Marvel Entertainment say im death break dia heart.

Skip X post, 4
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 4

Skip X post, 5

End of X post, 5

Meanwhile US Democratic presidential nominee for di 2020 election, Joe Biden write say 'Boseman dey bigger than anything wey pipo see for screen... and im don inspire generations and show dem say dey fit be anything they want'

Skip X post, 6
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 6

Kamala Harris wey be Democrat vice presidential nominee for 2020 election also tweet say she dey 'heart broken say her friend and fellow wey dey brilliant, kind, learned and humble don die.'

Skip X post, 7
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 7

America actor Chris Evans say Chadwick dey special and im death dey more than heartbreak to am.

Skip X post, 8
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 8

Oprah Winfrey write for Twitter say Boseman na "gentle gifted SOUL wey show us all dat greatness in between surgeries and chemo..."

Skip X post, 9
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 9

See more tributes from celebs dem here;

Skip X post, 10
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 10

Skip X post, 11

End of X post, 11

Skip X post, 12

End of X post, 12

Skip X post, 13

End of X post, 13