Google: Naira Marley beat Atiku for 2019 top search list

Naira Marley

Wia dis foto come from, Instagram

On Wednesday, popular search engine, Google name Naira Marley as di top pesin wey Nigerians search-search ontop internet for 2019.

For di list, Nigerian politician and former Vice President of di kontri, Atiku Abubakar na di second pesin.

Di 25 year old musician, wey im name na Afeez Fashola dey popular among young Nigerians sotee im fans dey call demselves "Marlians".

Kola-Ogunlade di tok tok pesin for Google West Africa say, dis result show who and wetin Nigerians dey search pass for internet

Brazilian professional footballer, Neymar na im be di third for di list while Nigeria road transport worker Oga MC Oluomo and Nigerian musician, Rema be number four and five for di list.

Oda categories

Tori wey Nigerians search pass

  • ASUU Strike
  • AFCON 2019
  • Naira Marley
  • Women's World cup 2019
  • Xenophobia
  • Election results
  • XXXtentacion
  • iPhone 11
  • MC Oluomo
  • Headies award 2019

"Wetin be" questions

  • Wetin be Xenophobia
  • Wetin be Ruga
  • Wetin be Terrorism
  • Wetin be Election
  • Wetin be Justice
  • Wetin be Political Apathy
  • Wetin be Revolution
  • Wetin be Capital Market
  • Wetin dey happun for South Africa
  • Wetin be First Aid

"How to" questions

  • How to create email account
  • How to start blog
  • How to write formal letter
  • How to make egusi
  • How to make buns
  • How to reduce belly fat
  • How to play chess
  • How to ask girl out
  • How to write CV
  • How to make Fried rice

Music Artistes

  • Zlatan
  • Burna Boy
  • Naira Marley
  • Teni
  • Kizz Daniel
  • Simi
  • Phyno
  • Rema
  • Timaya
  • Fireboy

Actors

  • Regina Daniel
  • Genevieve Nnaji
  • Tonto Dike
  • Hadiza Gabon
  • Ini Edo
  • Eniola Badmus
  • Iyabo Ojo
  • Femi Adebayo
  • Ken Erics
  • Toyin Aimakhu

Lyrics

  • Brown Skin Girl lyrics
  • Uyo Meyo lyrics
  • Blow My Mind lyrics
  • Naira Marley Soapy lyrics
  • Davido Risky lyrics
  • Am I a yahoo boy lyrics
  • One Ticket lyrics
  • XXXtentacion Moonlight lyrics
  • Dumebi Lyrics
  • Teni Billionaire lyrics

Mobile Phones

  • iPhone 11
  • Samsung Note
  • Samsung S10
  • iPhone XS
  • iPhone 8
  • Samsung S7
  • Samsung S8
  • iPhone 6s
  • iPhone XS MAX
  • iPhone XR

Sports People

  • Neymar
  • Emiliano Sala
  • David Luiz
  • Bruno Fernandes
  • Higuain
  • Nicholas Pepe
  • Tammy Abraham
  • Denis Suárez
  • Daniel James
  • Isaac Promise

Songs

  • Joro
  • Dangote by Burna Boy
  • Brown Skin Girl
  • Woske
  • Pawon
  • Risky by Davido
  • Billionaire by Teni
  • Oil and Gas by Olamide
  • Uyo Meyo
  • Blow my mind

Movies / TV Series

  • Big Brother Nigeria
  • Mehek
  • Captain Marvel
  • When they see us
  • Aquaman
  • Shazam
  • Game of Thrones Season 8
  • Money Heist
  • John Wick 3
  • Avengers Endgame