Naira Marley Why: Afeez Fashola aka Naira Marley release new song from prison where im dey face EFCC trial

Naira Marley on May 20 for

Wia dis foto come from, Economic and Financial Crimes Commission

Read am in 2 mins

Nigerian singer Naira Marley don release new song even though im dey prison, as im dey face 11 count charge on top internet fraud case wey e get wit Nigeria corruption police.

Di song wey dem call 'Why' drop for midnight after announcement from him management for Facebook.

Dis one dey come as di 25 year singer wey real name na Afeez Fashola dey prepare for im bail application wey go happen on Thursday.

For di song, di singer dey talk about friends wey don forget am as well as relationships and even get slight mention of yahoo for the line - "Yahoo boy ni babalawo."

Skip Facebook post

Content is not available

View content on FacebookDe external site no concern BBC.

End of Facebook post

Naira Marley don plead not guilty to all di charges wey di Economic and Financial Crimes Commission bring against am.

As fans dey wait di bail application hearing wey go happun today, many of dem don go social media to share wetin dem feel about di song.

Skip X post, 1
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 1

Skip X post, 2

End of X post, 2

Skip X post, 3

End of X post, 3

Skip X post, 4

End of X post, 4

Skip X post, 5

End of X post, 5