Barack Obama 27th wedding anniversary message to im wife Michelle dey tortori pipo

Wia dis foto come from, Barack Obama/Twitter
Di Obamas - former American President and im wife, fit don empty dia house as dia two pikins don dey college but e no mean love don die.
Barack and Michelle Obama celebrate dem 27th wedding anniversary wit sweet sweet messages for social media wey touch pipo sotay dem like am ova one million times.
For her message, Michelle tok say, "27 years ago, dis guy promise me life wey go dey full of adventure, and I go say e don deliver. Dis na to your next chapter as pikin no dey house again to see wetin go happun next, as we dey feel di magic wey make us collabo all those years ago."
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 1
She tok dis one as both Malia and Sasha dey go university.
Di former US Presido go for im own social media to write say, "like di Beatles bin tok am: E dey get better all di time! Thanks, babe, for 27 ogbonge years."
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 2
Oh e go make sense to be mosquito for dia house see wetin dem use totori each oda afta 27 years.
Well pipo don follow share or dia love on top social media.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 3

End of X post, 4

End of X post, 5