Mercy Johnson on QTMPY: 'Balancing marriage and work' and cooking

Wetin we call dis Video, QTMPY wit Mercy Johnson

She sabi some Nigerian languages and nowadays her fitness regimen no be hia.

But before una know dat one, una sabi say Mery Johnson na ogbonge actress.

She follow BBC Pidgin yan plenti tins ontop Question Till Mouth Pain You from why be say no be just slimming products fit give pesin figure to di fact she sef like window seat for aeroplane.