Klint da Drunk on QTMPY: Find out which part of Afamefuna Clint Igwemba life be none of your business
Series Producers: Abdulmalik Fahd, Sarah Tiamiyu
For some pipo for Nigeria and even for di abroad, if you no know di comedian Afamefuna Clint Igwemba aka 'Klint da Drunk', some pipo go feel say you dey on a long tin.
From rumour wey we hear to weda im dey true-true drink sapele water before im perform, di #QTMPY crew ask am.
Follow hear wetin im tok and which part of im life be (NYB) 'none of your bizness'.
Video: Ufuoma Gift

