Elon Musk follow for Thai cave rescue?

Elon Musk

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Elon Musk tweet say im visit di Thai rescue operation but e no post any foto
Read am in 2 mins

Ogbonge technology oga Elon Musk show for Thailand to follow join hand to rescue 12 boys and dia coach wey trap for inside cave.

But while some pipo troway tuale, odas use corner eye dey look am.

Na for social media di SpaceX and Tesla oga write say im go di command centre to donate mini-submarine wey im design to dey use to cari any football team wey trap.

Skip Instagram post
Allow Instagram content?

Dis article contain content wey Instagram provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di Instagram cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of Instagram post

But Narongsak Osotthanakorn, di pesin wey lead di rescue mission, tell oga Musk say ' thank you but we no fit use am for dis kain rescue mission'.

Tech entrepreneur Elon Musk's attempt to help the Thai cave rescue mission has attracted both praise and criticism.

Some of di boys wey dem just rescue from cave under wata.

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Na 17 days di boys and dia coach spend for underground cave afta flood trap dem dia

Oga Osotthanakorn tok say "di equipment wey im bring no fit work for dis our mission."

"Even as di technology advance well-well, e no blend wit our mission on how to enta di cave."

painting of how dem take rescue di boys for under wata.

Na Thai Navy Seals las las cari all di 12 boys and dia coach comot di cave safely from di Tham Luang caves for Chiang Rai

Mr Musk bin first suggest for July say im fit help to save di boys and dia coach.

Two days later Mr Musk confam say im dey send engineers from SpaceX and Boring Company to Thailand.

Skip X post, 1
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 1

Even as di rescuers no am, Mr Must leave am for Thai authorities, in case dem need am next time.

Skip X post, 2
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 2

But no be evribodi too gbadun wetin im do. Odas tok say di whole tin na distraction.

Skip X post, 3
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 3

Skip X post, 4

End of X post, 4

Skip X post, 5

End of X post, 5

Skip X post, 6

End of X post, 6

Skip X post, 7

End of X post, 7

Skip X post, 8

End of X post, 8

Skip X post, 9

End of X post, 9