Obi Cubana Oba Anambra: Cubana Chief Priest oga mama burial fotos from Oba, Anambra State

Obi Cubana Oba Anambra: Cubana Chief Priest oga mama burial fotos from Oba, Anambra State

Wia dis foto come from, Instagram

Wetin we call dis foto, Nigerians react as Cubana Chief Priest 'buy 46 cows' for im Oga Obi Cubana

Nigerian celebrities dey gather for Oba inside Anambra state south east of di Kontri.

Oba na di Igbo hometown of Nigerian nightlife entrepreneur Obi Cubana.

And di celebrities show face for di burial ceremony of di mama of Obi Cubana.

Nollywood actors Williams Uchemba, Kanayo O Kanayo, Alexx Ekubo na some of di celebs wey first land Oba.

Obi Cubana Oba Anambra: Cubana Chief Priest oga mama burial fotos from Oba, Anambra State

Wia dis foto come from, Instagram

Wetin we call dis foto, Nolly wood actors from like Kanayo O Kanayo dey Oba for di burial

Singer Orezi also dey dia too wit di businessman.

Socialite E-Money and im wife also honour Obi along wit Singer Kcee.

Alexx bin share video for im Instagram page wey show as celebrities gather for table as they made jokes while having drinks.

Obi Cubana Oba Anambra: Cubana Chief Priest oga mama burial fotos

Wia dis foto come from, Obi Cubana

Wetin we call dis foto, Obi Cubana dey bury im mama for Anambra state during di weekend of Friday 16 July, 2021.

Tori be say na for December 2020 Obi Cubana mama Uche Iyiegbu die at di age of 75 years.

And since she die di Chief Priest of Cubana Oga friends and associates don send am several gifts as support for di burial of late Ezinne

Obi Iyiegbu wey many pipo known as Obi Cubana, say im receive ova 246 cows from friends for di burial for Afor Uzo Oba for Anambra State.

See some of di celebs wey dey attend di burial for Oba Anambra state

Cubana Chief Priest oga mama burial fotos from Oba, Anambra State

Wia dis foto come from, Instagram

Obi Cubana Oba Anambra: Cubana Chief Priest oga mama burial fotos from Oba, Anambra State

Wia dis foto come from, Obi Cubana

Wetin we call dis foto, Obi Cubana na household name for Nigeria entertainment industry.
Obi Cubana Oba Anambra: Cubana Chief Priest oga mama burial fotos from Oba, Anambra State

Wia dis foto come from, Instagram

Wetin we call dis foto, Socialite E-Money and im wife also honour Obi along wit Singer Kcee.
Obi Cubana Oba Anambra: Cubana Chief Priest oga mama burial fotos

Wia dis foto come from, Willams Uchemba

Wetin we call dis foto, Nollywood actor Williams Uchemba post picture of himself inside private jet and caption am Oba
Obi Cubana Oba Anambra: Cubana Chief Priest oga mama burial fotos

Wia dis foto come from, Kanayo O. Kanayo

Wetin we call dis foto, Na destination Oba in Anambra for Nigerian celebs as Cubana Chief Priest oga Obi Cubana bury im mama dis weekend.
Obi Cubana Oba Anambra: Cubana Chief Priest oga mama burial fotos from Oba, Anambra State

Wia dis foto come from, Instagram

Wetin we call dis foto, Lagos soclialite Ehi and oda associate of Obi Cubana show face for Oba.
Obi Cubana Oba Anambra: Cubana Chief Priest oga mama burial fotos

Wia dis foto come from, Alexx Ekubo

Wetin we call dis foto, Nollwood actor Alexx Ekubo and some celebs
Obi Cubana Oba Anambra: Cubana Chief Priest oga mama burial fotos from Oba, Anambra State

Wia dis foto come from, Abba Kyari/Facebook

Wetin we call dis foto, Popular Nigeria anti-crime police officer Abba Kyari describe Obinna Iyiegbu popularly known as Obi Cubana as one of di most hardworking entrepreneur and Humble personality.
Obi Cubana Oba Anambra: Cubana Chief Priest oga mama burial fotos

Wia dis foto come from, Cubana chief priest

Wetin we call dis foto, Cubana chief priest dash im oga Obi Cubana 46 cows for di burial.
Obi Cubana Oba Anambra: Cubana Chief Priest oga mama burial fotos from Oba, Anambra State

Wia dis foto come from, Facebook

Wetin we call dis foto, Celebs join bodi for committee of friends to support di Nigerian nightlife entrepreneur.
Cubana chief priest

Wia dis foto come from, Cubana chief priest

Obi Cubana Oba Anambra: Cubana Chief Priest oga mama burial fotos from Oba, Anambra State

Wia dis foto come from, LEON PHOTOGRAPHY

Obi Cubana Oba Anambra: Cubana Chief Priest oga mama burial fotos from Oba, Anambra State

Wia dis foto come from, Instagram

Wetin we call dis foto, Cubana Chief Priest
Obi Cubana Oba Anambra: Cubana Chief Priest oga mama burial fotos

Wia dis foto come from, Obi Cubana

Wetin we call dis foto, Dis na Obi Cubana mama casket

Refresh dis page or visit again to see latest fotos as e dey happun for Obi Cubana mama burial in Oba Anambra