Abducted, trafficked or killed: See di life of a sex worker for Sierra Leone

Wetin we call dis Video, Mother, Daughter, Sex Worker - BBC Africa Eye documentary

For Sierra Leone, dem dey look sex workers are often like immoral outcasts wey pipo go do like say dem no even exist even as di work dey legal for di kontri.

#BBCAfricaEye follow investigate di treatment of sex workers inside di kontri and torch light di mata wia dem dey dem abuse, traffick and even kill some of dem.