Jane Mugo: Kenya 'spy queen' detective
Kenya get im own version of James Bond, her name na Jane.
Detective Jane Mugo na di East African kontri most popular and controversial private investigator.
She say she don solve hundreds of crimes, but critics say na she get her own rules.
Dis na di inside tori of di woman wey dem dey call Kenya's "spy queen".