What is SARS?: [What is going on in Nigeria?] Eviritin to know about di Special Anti-Robbery Squad wey cause di "EndSARS protest"
Di Special Anti-Robbery Squad, unit within di Nigerian Police wey many pipo know as SARS tori full kontri pipo mouth in recent days afta youths from different states comot out to protest against police brutality and ask goment to scrap dem.
After three days of protests by youths di Inspector of General Inspector-General of Police, Mohammed Adamu, announce say dem don dissolve dat unit.
But wetin be di work of SARS?


