How Nigeria police SARS dey harass young bobos for Lagos

Wetin we call dis Video, How Nigeria police SARS dey harass young bobos for Lagos

Nigeria police SARS 'apian way' operation wey we catch for camera,

Dis na wetin BBC Pidgin camera feem for Lagos wia SARS operatives of Nigeria police dey harass young boys.

For di past few weeks, our tori pesin carry waka and do secret filming to show how SARS and officers of di Nigeria police dey bully and harrass young pipo to obtain dem.