"Ondo State election results 2020" na Akeredolu win

Akeredolu win Ondo Election

Ondo residents dey vote to decide who go be dia next govnor.

Candidate wey win di Saturday October 10, 2020 vote go tanda as govnor of Ondo State for south west Nigeria till 2024.

Just click on di map of each of di 18 local goments to see di party wey dey win and how pipo dey vote.

Ondo Elections Graphic
Wetin we call dis foto, Map Key

Our eye dey dis tori and we go dey update am as we get di results dem.