Erica: BBNaija Kiddwaya mama Susan Waya surprise visit to ‘Elites’ meet and greet and ‘Kiddrica’ toks dey totori fans

Wia dis foto come from, Erica Ngozi Nlewedim/twitter
Fans go gaga afta one video wey show Susan Waya mama of Big Brother Naija lockdown former housemate Kiddwaya show for one Erica meet and greet event for Abuja on Friday night.
Di fans wey gada to meet Erica surprise to see Kidd mama. She say "today na special day because I have to celebrate and welcome two pipo to Abuja, my son, Kiddwaya and di Elites - Erica fans come Abuja.
Susan Waya wey hug Erica support di Elites and di "Kiddrica" ship wey sail for di house.
She add say "I dey see myself for dis little lady and I dey here to support her. I no fit replace her mother but she na my daughter. And today, I wan confam to you say, I be Kiddrica".
Kiddrica na Kiddwaya and Erica name wey pipo wey dey root for dem and dia relationship join togeda and dem dey call themselves Kiddrica shippers.

Wia dis foto come from, Erica Ngozi Nlewedim/twitter
Wetin Kiddwaya mama tok make dem happy and many pipo don dey comment on top di mata for social media.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 1

End of X post, 2

End of X post, 3

Wia dis foto come from, BBNAIJA/TWITTER
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 4

End of X post, 5

End of X post, 6
After her speech, she hug and kiss Erica.
Erica, na one of di 20 housemates wey enta di Big Brother Naija Season 5 Lockdown house before dem disqualify.
End of Di one wey oda users dey read well well