Video of Covenant University student wey lecturer 'cancel' im project defence because of im afro hair and dressing don cause controversy

Wia dis foto come from, Twitter/ screeshot from @dakskingod
Di video of one Nigerian student wey dey defend im project for one Zoom session surface for social media on Wednesday.
For inside di video, we see one of im lecturers , Olayinka Ohunakin dey tok say im appearance dey enough to cancel di project wey im don present before.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 1
Di lecturer accuse di student say im no dress well, he say "Look me, look Dr Leramo, eveybody dey well dressed, look at di way you dey appear"
He add am say sake of di way 'Aina' dey look, e neva present im project until he look presentable.
Dis video don raise di issue of dress code for Nigerian universities, e raise di question of how dressing and intellectual activities no suppose dey follow togeda.
While some pipo dey tok say im dressing no suppose affect di quality of im presentation
Odas believe say, e dey necessary to appear well dressed for a project defence
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 2

End of X post, 3

End of X post, 4

End of X post, 5
From wetin we gather for di comment section of dat video, di student na undergraduate for Convenant University, one private university for Nigeria and oda students follow tok how lecturers dey take di issue of dressing/appearance as serious tin for di school.
End of Di one wey oda users dey read well well
E no dey clear if di school go later allow di student to later come back to defend im project.