BBNaija: Kiddwaya advice Ozo about im relationship wit Nengi

Kiddwaya and Ozo

Wia dis foto come from, @BBNaija Twitter

Wetin we call dis foto, Kiddwaya advice Ozo about im relationship wit Nengi
Read am in 2 mins

Fans of Big Brother Naija don begin react to di advice wey Kiddwaya give Ozo about im relationship with fellow female housemate Nengi.

Kidd tell Ozo to ask Nengi to be im girlfriend. Im say "I believe say she go get distractions outside." And I no want you to dey wait without knowing her intentions.

Na for inside di lounge on Saturday Kidd and Ozo bin rub mind wen di oda housemates dey play game.

Kiddwaya also tell Ozo say "Nengi na di kind of girl if her guy dey worried say oda guys dey give her attention and gifts she no go like am." na wetin im add put

But Ozo say im dey confident enough say im girl go like am even wit oda guys attention.

Although Ozo don tell Nengi say im like her inside di house many times but she tell am say she no dey interested for relationship for now.

See some of di fans reactions to Kidd and Ozo conversation.

Skip X post, 1
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 1

Skip X post, 2

End of X post, 2

Skip X post, 3

End of X post, 3

Skip X post, 4

End of X post, 4

Skip X post, 5

End of X post, 5

Dis week six housemates dey up for possible eviction dis Sunday.

Di Housemates wey dey up na Nengi, Laycon, Lucy, Vee, Trikkytee and Kiddwaya. At least one of dem go live di house tomorrow.