Femi Fani-Kayode take back 'insult' against journalist wey ask am 'bankroll' question inside viral video

Femi Fani-Kayode insult journalist for press conference wey happun for Cross River State, Nigeria

Wia dis foto come from, Femi Fani-Kayode/Facebook

Read am in 2 mins

Femi Fani-Kayode, wey be former aviation minster for Nigeria, don say sorry say im call one local journalist "stupid" during press conference wey happun for Cross River State, south south part of Nigeria.

Di minister on Wednesday say im dey withdraw di word "stupid" wey im use and add say im regret say im lose self-control wen im be dey address di journalist wey dey work for Daily Trust.

Dis dey come afta Nigerian begin dey drag Fani-Kayode for social media for di way im treat di journalist.

Skip X post, 1
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 1

On Tuesday, Fani-Kayode bin visit journalist for conference to tell dem as im dey waka south south state to dey monitor di project of governors for di states wey dey di region.

During di conference, di journalist wey im name be Eyo Charles, ask di former minister say who dey "bankroll" all im waka upandan.

Di word "bnankroll" vex Fani-Kayode wey vex come begin dey call di journalist "stupid" and tell am say make im no try dat kain tin with am again.

"What type of insulting question be that? Which bankroll? To do what? Who fit give me money for anything? Who do you think say ypu dey talk to? Bankroll what? Go and report yourself to your publisher."

DI local tori media, Daily Trust, too don issue statement say dem stand with dia reporter.

Skip X post, 2
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 2

Di Nigerian Union of Journalist (NUJ) and oda Nigerians don dey call out Fani-Kayode for how im behave even afta im comment say im dey withdraw di abuse word, pipo still dey ask am to apologise to di reporter.

Skip X post, 3
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 3

Skip X post, 4

End of X post, 4

Skip X post, 5

End of X post, 5

Skip X post, 6

End of X post, 6

Skip X post, 7

End of X post, 7