Eid Mubarak 2020: See fotos as Muslims across Africa take celebrate Eid-ul-Adha ontop coronavirus palava

Muslim faithful for Kogi state dey pray
Wetin we call dis foto, Muslim faithful for Kogi state

Muslim faithful across Africa join dia counterparts for di rest of di world to celebrate di 2020 Eid-el-Kabir. This year own different small because of di coronavirus pandemic and as most goments don ban large religious gatherings.

Most families for Africa jolly di festival wit dia family and friends. Some states for Nigeria allow make Muslims go Eid praying ground go pray.

Our correspondents from across Africa send us dis fotos of how pipo dey rock dia day for dia different states and from Kontris dem.

Muslim dey pray for eid praying ground
Wetin we call dis foto, Muslim dey pray for eid praying ground
Muslim faithful for Abuja use face masks

Wia dis foto come from, Sodiq Adelakun

Wetin we call dis foto, Muslim faithful for Abuja
Imam of National Mosque Abuja

Wia dis foto come from, Sodiq Adelakun

Wetin we call dis foto, Imam of National Mosque Abuja
Muslim gada for Kano state do Eid
Wetin we call dis foto, Muslim gada for Kano state do Eid
Muslim families for Port Harcourt South South Nigeria join for di celebration
Wetin we call dis foto, Muslim families for Port Harcourt South South Nigeria join for di celebration
Women join for di Eid prayers

Wia dis foto come from, Sodiq Adelakun

Wetin we call dis foto, Women join for di Eid prayers
Some Muslim faithful dey kill ram

Wia dis foto come from, Sodiq Adelakun

Wetin we call dis foto, Some Muslim faithful dey kill ram
Muslim for Younde-Cameroon dey prepare di salah celebration wit dia rams
Wetin we call dis foto, Muslim for Younde-Cameroon dey prepare di salah celebration wit dia rams
Some Ghanaians sef follow join for di Eid celebration
Wetin we call dis foto, Some Ghanaians sef follow join for di Eid celebration
Muslim man dey pray for Ghana during di Eid prayers
Wetin we call dis foto, Muslim man dey pray for Ghana during di Eid prayers
Pipo dey market to buy ram
Wetin we call dis foto, Pipo dey market to buy ram
Cameroonians celebrate Eid-el-Kabir
Wetin we call dis foto, Cameroonians celebrate Eid-el-Kabir
Suya don ready
Wetin we call dis foto, Suya don ready
Papa and Children for Ghana join for di celebration
Wetin we call dis foto, Papa and Children for Ghana join for di celebration
Pipo gada for street to pray

Wia dis foto come from, Sodiq Adelakun

Wetin we call dis foto, Pipo gada for street to pray
Family for Ghana join for di celebration
Wetin we call dis foto, Family for Ghana join for di celebration
Imam wan slaughter ram

Wia dis foto come from, Sodiq Adelakun

Wetin we call dis foto, Imam wan slaughter ram