David Mabumba video: Zambian education minister viral sex video make am chop sack from President Edgar Lungu

Wia dis foto come from, Twitter/Edgar Lungu
Zambia President Edgar Lungu don fire di kontri Education Minister, David Mabumba afta one leaked nude video of one man wey dey like am go viral for social media.
Recently, video of one man wey look like Zambia education Minister go viral. Inside di video di man dey do live WhatsApp video with one woman and e dey naked plus dey masturbate.
For di statement wey president Lungu spokesperson, Isaac Chipampe release, im no give any reason why im dey sack oga Mabumba
Di presido also tweet say make oga Mabumba comot from office with ' immediate effect'
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 1
For now, oga Mabumba wey be 49 and wey dem bin appoint for cabinet in 2016, neva comment on di video or dismiss am.
Local media dey report say di incident for dat viral video happun wen di education minister dey for quarantine.
Police for Zambia say dem don dey investigate di mata while di National Guidance Affairs Minister Reverend Godfridah Sumaili don advise di public to stop to dey spread di video.
Ms Sumaili don even tell local media say e no dey good for pipo to continue to dey circulate di video but all dis advise neva stop di social media frenzy.
End of Di one wey oda users dey read well well
Meanwhile, President Lungu don put di minister of Water Development, Sanitation & Environmental Protection, Dr. Dennis Wanchinga as Minister of General Education.
How pipo dey react?
Pipo for Zambia don begin react differently to di news of di sack of dia Education Minister, David Mabumba.
While some pesin dey argue say im private life no suppose be pipo concern, some odas dey praise di presido say im take very good decision.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 2

End of X post, 3
One twitter user dey complain say di president dey sweep big corruption scandals under di carpet but dey react to Sex videos in less than 24hrs. Odas too tweet di same tin
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 4

End of X post, 5

End of X post, 6
Some odas even tok say di president for wait for sometime make di education minister recover from di trauma wey im dey pass through before e nack am sack.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 7

End of X post, 8
Dis na oda reactions too;
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 9

End of X post, 10

End of X post, 11

End of X post, 12

End of X post, 13