Dog walker: Meet James Uwe, di man wey dey help pipo pets to stretch dia legs

Wetin we call dis Video, Dog Walker

Dog walking na work wey plenti Nigerians fit no reason.

But for James Uwe wey be graduate, to dey waka pipo dog for Lagos, na wetin im dey enjoy.

James tell BBC Pidgin sa "im no fit leave im job to dey waka with pipo dog lai-lai"

Video by: Dan ikpoyi