John Boyega: Watch di Pacific Rim film star emotional speech during Black Lives Matter demonstration for George Floyd death

John Boyega

Wia dis foto come from, Twitter

Wetin we call dis foto, John Boyega emotional speech for Black Lives Matter demonstration
    • Author, Daniel Semeniworima
    • Role, BBC Senior Broadcast Journalist
  • Read am in 4 mins

Enough hailing and support plus assurance na im dey trail Star Wars actor John Gboyega emotional speech for Hyde Park Black Lives Matter demonstration on top di death of George Floyd.

Di 28 years old wey cry many times during im speech about police involvement for di death of some African for US and UK say as im dey speak from im heart im "no know if I go even get career afta dis…"

But some movie creators and companies don come out openly for social media to assure am say dem go definitely like to work wit am.

Skip X post, 1
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 1

Skip X post, 2

End of X post, 2

Skip X post, 3

End of X post, 3

Skip X post, 4

End of X post, 4

Odas release press statement to hail am as dia "hero."

Skip X post, 5
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 5

Skip X post, 6

End of X post, 6

Skip X post, 7

End of X post, 7

Skip X post, 8

End of X post, 8

Emotional speech

Di Star Wars actor on Wednesday give one emotional speech for Hyde Park Black Lives Matter demonstration, as protests across US afta di death of George Floyd enta di eight day.

Di Pacific Rim: Uprising star cry tears many times during im speech wey im tok about police involvement ontop di deaths of George Floyd, Sandra Bland and Trayvon Martin in di US and also di death of Stephen Lawrence in di UK.

"Na we be di physical representation of our support for George Floyd," im tok give di demonstration. "Na we be di physical representation of our support for Sandra Bland. Na we be di physical representation of our support for Trayvon Martin. Na we be di physical representation of our support for Stephen Lawrence."

"I dey speak to you from my heart. Look, I no know if I go even get a career afta dis...."

"Today na about innocent pipo wey bin dey halfway through dia process, we no know wetin George Floyd for fit achieve, we no know wetin Sandra Bland for fit achieve, but today we go make sure say dat mata no go dey strange to our young ones."

Wetin we call dis Video, Watch John Boyega emotional protest speech: "Black men, e start wit you"

John Gboyega para dey come a day afta 26 year old Keke Palmer wey be American actress challenge National Guard (US soldiers) to support "Black Lives Matter" protests

Exactly a week before Boyega post for Twitter in reaction to George Floyd death cause anoda kasala on its own.

Sake of wetin di actor consider as police brutality and racism, Boyega write post for official Twitter account wey shake internet.

Star Wars actor John Boyega on Wednesday give one emotional speech for Hyde Park Black Lives Matter demonstration

Wia dis foto come from, Twitter/TheNikkiDiaries

Video of di death of 46-years-old George Floyd wen e shout say "I no fit breathe" as police man kneel down for im neck don full social media and pipo wey dey do we-no-go-gree waka enta streets for America city of Minneapolis to protest di death of one black man wey die for police hand.

Di post don generate more than a million reactions under 24 hours across di world. Di Star Wars star provoke for some of di reactions im get inside anoda Instagram Live to defend im tweet.

Di first time John Gboyega witness murder of black pesin na wen im dey eight years old and im witness di killing of im neighbour, one Damilola Taylor wey original from Nigeria.

Star Wars actor John Boyega on Wednesday give one emotional speech for Hyde Park Black Lives Matter demonstration

Wia dis foto come from, Twitter/TheNikkiDiaries

John Gboyega parents and acting career

Di actor parents, Samson and Abigail na pastors wey originally be Nigerians wey move from Nigeria to Birmingham UK.

Im get two sistas Grace and Blessing all of dem dey UK.

John Boyega and his family on the red carpet

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, John Boyega, wey play Finn for Star Wars, enjoy im family support

Na for 2011 na im Gboyega land im first acting role afta im graduate from school of acting.

Na wen John Gboyega appear for for school drama for 2002 na im begin show signs of acting.

John Boyega

Wia dis foto come from, Getty Images

Major moments of di actor

  • Big questions from The Last Jedi trailer - Wen 2017 im act role for dis film.
  • African attire at Black Panther premiere-Wen for early 2018 im wear African traditional attire.
  • Boyega tell fans to stop harassing cast - For middle 2018 na im cut dis warning.
  • John Boyega feature on Heat magazine's 2018 rich list.
  • How Boyega Star Wars script end up on eBay - Na for laste 2019 dis gbasgbos happun but no secret reveal.