Lagos Explosion: How secondary school owner, wife, pikin, die for Abule-Ado incident

Wetin we call dis Video, Lagos Explosion: How secondary school owner, wife die for Lagos explosion

Dis na di tori of how di owners of Lindaves School die for di Lagos explosion wey happun on March 15, 2020.

Di fire explosion happun around 9 o'clock for Abule Ado area of Amuwo-Odofin local goment area, according to Lagos State Emergency Management Authority (LASEMA).