Namaste Wahala: Fans don dey ginger to watch di film wey Nollywood/Bollywood produce

Wia dis foto come from, Instagram/ruslaanmumtaz
Di news of di ogbonge film wey Nollywood and Bollywood wan join togeda produce don begin dey totori di mind of fans.
Nigerian actress wey act for dis upcoming film, Namaste Wahala don tell fans say dem don finish filming of di movie wey dem wan release on 24 April.
Ini Dima-Okojie wey go play lead role with Indian actor, Ruslaan Mumtaz for di film say di movie dey all about love story wey cut across di cultures of di two kontries - dat na India and Nigeria plus say e get romance, comedy and drama inside.
Ogbonge actors wey she list say dey di movie na; Richard Mofe Damijo, Joke Silva, Osas Ighodaro, comedian broda shaggi, rapper M.I Abaga and many odas.
Pesin wey direct di movie wey dem shoot for both Nigeria nad India, na one Indian businesswoman wey don turn filmmaker, Hamisha Daryani Ahuja.
Dis article contain content wey Instagram provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di Instagram cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of Instagram post
How fans dey react
One twitter user no fit hide her surprise wen she hear about dis collabo.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 1
Anoda pesin for twitter say di title of di movie alone na im make am wan watch am. E explain say Namaste mean Peace, while wahala for pidgin mean trouble/problem, so therefore Namaste Wahala mean peace and trouble.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 2
See oda fans reactions as dem dey ginger to watch di film.
End of Di one wey oda users dey read well well
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 3

End of X post, 4

End of X post, 5

End of X post, 6

End of X post, 7
Dis no be di first time Nollywood-Bollywood dey collabo togeda to do film. Dem don first do one for 2017 wey dey title Love is in the Hair.
Shadow and Act also report anoda collabo wey both industry do for 2017 wey dem title J.U.D.E.
Nigeria and India dey among two of biggest film industries for di world - each year dem dey generate like $800m and $2.6bn respectively.