Odion Ighalo: Di Nigeria striker loan move to Manchester United 'shock’ fans

Wia dis foto come from, Getty Images
Football fans shock as Manchester United sign Nigeria striker Odion Ighalo from Chinese club Shanghai Shenhua on loan until di end of di season.
Ighalo deal with United no include option to buy afta im loan deal end wit di club.
Di 30-year-old Nigerian player still dey China but dem expect am to travel come UK in di next few days.
Ighalo bin play for Watford for 2014 and 2017 wia im score 39 goals for 99 matches.
Tori be say dis na United first senior loan signing since Radamel Falcao for 2014.
"Odion na experienced player"
Manchester United manager Ole Gunnar Solskjaer say "Odion na experienced player,"
"Im go come, come give us different option to type of strikers wey we get for di short time wey im go stay with us.
"Na correct pesin in be and im dey very professional, im go make use of im time here well."
End of Di one wey oda users dey read well well
Ighalo move go Chinese Super League for 2017, first with Changchun Yatai. After two seasons im move go Shanghai Shenhua and im don score 10 times for 19 games.
Fans 'shock' for Ighalo move
United na one of di most popular clubs for Nigeria and as soon as fans hear di tori about Ighalo move dem begin chook mouth ontop di mata for social media.
Most of dem dey surprise say di Red Devils sign Ighalo.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 1

End of X post, 2

End of X post, 3

End of X post, 4

End of X post, 5

End of X post, 6

End of X post, 7
Ighalo na di third player wey Manchester United sign for dis January transfer window, afta dem sign Bruno Fernandes from Sporting Lisbon and Southend goalkeeper Nathan Bishop.