Toolz on QTMPY: Motherhood, Radio and wetin next
Voice of di airwaves, radio presenter Toolz no need plenti serenre introduction.
For di first time wey di mother, CEO and wife do Pidgin interview, Toolz Oniru-Demuren do Question Till Mouth Pain You as she tok about family, how pipo dey overlook radio work and she even drop some small rap bars.
Producers: Sarah Tiamiyu and Abdulmalik Fahd


