#Nationwide: Lagos power companies confam blackout for light, #NEPA dey trend

Electricity worker ontop pole

Wia dis foto come from, Getty Images

Read am in 2 mins

EKEDC and IKEDC wey be Lagos power companies say di systems wey dey responsible for transmission of light (power) collapse late on Friday enta Saturday.

Nigerians for social media no gree #NEPA, #Blackout and #Nationwide rest since Friday night as dem believe say di power company for Nigeria bin carry light everywhere for di kontri.

Eko Electricity Distribution Company (EKEDC) wey dey responsible for billing and distribution of light for some parts for Lagos enta Twitter to say "at 2315hrs we experience collapse on all transmission stations".

Di oda power company for Lagos Ikeja Electric Distribution Company (IKEDC) too comot similar statement ontop dia Twitter account but e no dey clear if dis two companies dey say na all stations for Nigeria di blackout affect.

Skip X post, 1
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 1

If e affect all stations for di kontri, then e go confam wetin pipo on social media don suspect wey be say nationwide blackout happun late on Friday enta Saturday.

Inside di Saturday 9 November tweets, EKEDC and IKEDC say Transmission Company of Nigeria (TCN) and dia team dey work to bring back light, say make dia customers bear wit dem.

Skip X post, 2
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 2

But Nigerians no waste time to tok wetin dem dey feel about di power cut and when everything go return to normal.

Skip X post, 3
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 3

Skip X post, 4

End of X post, 4

Skip X post, 5

End of X post, 5

Skip X post, 6

End of X post, 6

Skip X post, 7

End of X post, 7