Car pimping for Africa

Wetin we call dis Video, Car pimping for Africa

From Nigeria to Ghana, weda na car modification (pimping) or car upgrading, e dey happen and dem no dey use am play.

“Dem dey show for Tv say black pipo no fit do a lot of tins, dat no be true, because we dey fit do everytin wen e com to cars” - Sidiku

Dis yound pipo dem wan show di world say wen I come to moto mata dem sabi ever tin inside.

“You go post some of dis pictures online dem go tok say na lie” – Aina

Check as di mata dey go inside dis video.

Producer

Usifo Omozokpea