South Africa: Meet di woman wey dey make sports car
Di Shelby Cobra na car wey dey so old and rare sotay one South African factory dey make copies of dis car to for people wey dey hungry to buy.
Zandile Dlamini dey work there; she sabi weld di car bodi.
She bi one of di few women wey dey work for area where na only men dey mainly dey.