Lagos traffic: Govnor Sanwo-Olu say na rain dey delay work to fix di palava

Lagos street

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Lagos street
Read am in 2 mins

Lagos pipo no gree goment rest for di past days on top di bad roads wahala wey dey cause plenti traffic for di commercial capital of Nigeria.

Traffic for Lagos don turn normal tin but as e be so Lagosians no dey follow goment smile on top di mata

Dem dey call on goment to do sharperly fix di road make e for dey easy to waka.

Hope bin dey say wen dis new goment of Babajide Sanwo-olu enta office e no go tey before dem begin work reduce traffic for di state

Gboyega Akosile, wey bi tok tok pesin for di Govnor of Lagos State, Babajide Sanwo-Olu tok for tweet say na rain dey delay work to fix di bad roads.

Skip X post, 1
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 1

Dis tweet get pass hundred comments as pipo no gree say rain suppose holl goment to work.

Skip X post, 2
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 2

Skip X post, 3

End of X post, 3

Skip X post, 4

End of X post, 4

Skip X post, 5

End of X post, 5

Oga Akosile add am say im dey sorry say pipo dey experience traffic wahala but e go soon end.