Joeboy on QTMPY: Music, love and wetin don change for im life am im blow

Wetin we call dis Video, Joeboy on QTMPY

"Baby, shey you dey for me?"

Di latest music sensation from Nigeria Joeboy waka enta BBC to ansa Question Till Mouth Pain You. For dis episode, Joeboy follow tok some tins wey don change for im life as im career take off, Lagos life and even di kain crazy DMs im dey get.

Producers: Abdulmalik Fahd and Sarah Tiamiyu