'To be female truck driver dey make me feel like star'

For most part of di world, na men dey control di truck industry.

For Ghana, women don dey challenge dat idea as dem don begin dey put hand inside di truck business.

28-year-ols Janet Adu, one of di women wey dey change di tori tell BBC Minute say 'pipo dey surprise wen dem hear say I be truck driver.'