You’re viewing a text-only version of this website that uses less data. View the main version of the website including all images and videos.
Omowunmi Akinnfesi: I dey join brain wit my beauty
Omowunmi Akinnifesi, na former Most Beautiful Girl in Nigeria wey turn business woman. She wan change di way pipo dey see fashion as trade wia fine pipo get brain too.