First African to win ogbonge LVMH fashion prize

Thebe Magugu

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Thebe Magugu for di LVMH Prize 2019 Edition
Read am in 1 mins

One 26-year-old South African designer don become di first African to win di LVMH Prize wey be correct award for young fashion designers wey launch for 2013.

Thebe Magugu beat more dan 1700 pipo wey apply to win di main prize of 300,000 euros ($331,272; £269,887). Di luxury goods company go also mentor am for one full year.

Di judges praise Magugu for how im cut, colour and materials dey original. Dem also like di how im mix di South African tori wit im designs.

Di designer wey dey live for Johannesburg tok say im Spring-Summer 2018 collection wey im call Home Economics dey show di condition of woman for South Africa.

Most of im recent collections Art History and African Studies also look at culture and politics. See some of dem hia:

Skip Instagram post, 1
Allow Instagram content?

Dis article contain content wey Instagram provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di Instagram cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of Instagram post, 1

Skip Instagram post, 2
Allow Instagram content?

Dis article contain content wey Instagram provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di Instagram cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of Instagram post, 2

Skip Instagram post, 3
Allow Instagram content?

Dis article contain content wey Instagram provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di Instagram cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of Instagram post, 3

Skip Instagram post, 4
Allow Instagram content?

Dis article contain content wey Instagram provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di Instagram cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of Instagram post, 4

Skip Instagram post, 5
Allow Instagram content?

Dis article contain content wey Instagram provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di Instagram cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of Instagram post, 5

Wetin we call dis Video, 'My gele beta pass your own'