You’re viewing a text-only version of this website that uses less data. View the main version of the website including all images and videos.
Xenophobia: Burna Boy, Wizkid, AKA, Ycee, and oda celebs don react
Di katakata wey dey happun for South Africa wia dem dey attack foreigners, still dey make Nigerians para.
Many celebrities for di kontri don enta Twitter to post as e dey pinch dem for bodi.
For wetin stat on Sunday enta Monday, some South Africans for Johannesburg attack, tiff and burn shops wey belong to foreigners, most of dem Nigerians.
On Tuesday, Presido Buhari of Nigeria say im dey send special messenger go South Africa, while Presido Cyril Ramaphosa condemn di attacks.
Make we see as different celebs take follow di mata.
Burna Boy tok say im no go enta South Africa again until dia goment do something about di violence wey dey happun for di kontri:
Nigeria rappers Ycee and South African rapper AKA drag di mata as e take run dia belle:
Even Nigerian musician Skales follow diss di South African musician:
End of Di one wey oda users dey read well well
Wizkid enta di mata
Yemi Alade