Jidenna shake social media afta im say e dey find wife

Jidenna

Wia dis foto come from, Instagram/@Jidenna

Read am in 2 mins

Nigerian American rapper and singer Jidenna don scataTwitter with im post.

Di singer wey dey ready to drop im new album "85 to Africa" tok say im dey find wife.

Skip X post, 1
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 1

Pipo don jump on di tweet and dem dey tok say dem ready to marry di Grammy nominated singer.

Skip X post, 2
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 2

Skip X post, 3

End of X post, 3

Skip X post, 4

End of X post, 4

Skip X post, 5

End of X post, 5

Skip X post, 6

End of X post, 6

Skip X post, 7

End of X post, 7

Jidenna become popular afta im join Wondaland Records wey be Janelle Monáe record label. Im single Classic Man do well so tey e give am Grammy nomination for di Best Rap/Sung Collaboration category. Im also win Best New Artist for di Soul Train Music Awards.

Im latest single na with Mr Eazi and im call am Zodi.