Burna Boy African Giant album dey totori pipo

Burna boy for BET Awards

Wia dis foto come from, Getty Images

Read am in 1 mins

Plenti pipo dey hala ontop social media afta Burna Boy release im new studio album, di African Giant.

Im release di album afta one listening party e organise for California, US on Thursday night.

Di 19 track album feature both local and foreign artists like Zlatan Ibile, Damien Marley, Angelique Kidjo, Jorja Smith and Future.

Dis na big month for Burna Boy as e appear for di Late Night Show ontop American TV, with Jimmy Kimmel, before den im follow for di ogbonge artistes dem from Africa wey America musician Beyonce feature inside her 'Lion King The Gift' album.

Wetin pipo dey yan about di song.

Skip X post, 1
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 1

Skip X post, 2

End of X post, 2

Skip X post, 3

End of X post, 3

Skip X post, 4

End of X post, 4

Skip X post, 5

End of X post, 5