Ramadan 2019: Seven tins you suppose know about di fasting season

Pesin dey pray

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Ramadan dey start on Monday

Muslims around di world dey prepare to begin di annual 29 or 30 days Ramadan fasting.

How Long:
Fajr: :Fajr
Morning: :Morning
Evening: :Evening
    How Long:
    Fajr: :Fajr
    Morning: :Morning
    Evening: :Evening
    How Long:
    Fajr: :Fajr
    Morning: :Morning
    Evening: :Evening
    • Afghanistan
      How Long: 15hrs 31mins
      Fajr: 03:24
      Morning: 04:45
      Evening: 18:55
    • Australia
      How Long: 11hrs 25mins
      Fajr: 05:33
      Morning: 06:46
      Evening: 16:58
    • Brazil
      How Long: 11hrs 57mins
      Fajr: 05:32
      Morning: 06:37
      Evening: 17:29
    • Canada
      How Long: 17hrs 2mins
      Fajr: 03:26
      Morning: 05:15
      Evening: 20:28
    • Chile
      How Long: 11hrs 25mins
      Fajr: 06:21
      Morning: 07:33
      Evening: 17:46
    • China
      How Long: 16hrs 11mins
      Fajr: 03:19
      Morning: 04:51
      Evening: 19:30
    • Egypt
      How Long: 15hrs 5mins
      Fajr: 03:42
      Morning: 04:57
      Evening: 18:47
    • France
      How Long: 17hrs 44mins
      Fajr: 03:53
      Morning: 05:59
      Evening: 21:37
    • Greenland
      How Long: 20hrs 48mins
      Fajr: 02:18
      Morning: 03:44
      Evening: 23:06
    • Iceland
      How Long: 20hrs 47mins
      Fajr: 02:19
      Morning: 03:46
      Evening: 23:06
    • India
      How Long: 14hrs 58mins
      Fajr: 04:12
      Morning: 05:26
      Evening: 19:10
    • Indonesia
      How Long: 12hrs 50mins
      Fajr: 04:54
      Morning: 05:55
      Evening: 17:44
    • Kenya
      How Long: 13hrs 17mins
      Fajr: 05:15
      Morning: 06:27
      Evening: 18:32
    • Libya
      How Long: 15hrs 48mins
      Fajr: 04:17
      Morning: 06:03
      Evening: 20:05
    • Morocco
      How Long: 15hrs 28mins
      Fajr: 04:00
      Morning: 05:21
      Evening: 19:28
    • Nigeria
      How Long: 13hrs 29mins
      Fajr: 05:28
      Morning: 06:30
      Evening: 18:57
    • Russia
      How Long: 18hrs 35mins
      Fajr: 02:15
      Morning: 04:04
      Evening: 20:50
    • Saudi Arabia
      How Long: 14hrs 38mins
      Fajr: 03:56
      Morning: 05:06
      Evening: 18:34
    • Senegal
      How Long: 14hrs 12mins
      Fajr: 05:22
      Morning: 06:40
      Evening: 19:34
    • South Africa
      How Long: 11hrs 50mins
      Fajr: 05:36
      Morning: 06:43
      Evening: 17:26
    • Tanzania
      How Long: 13hrs 3mins
      Fajr: 05:26
      Morning: 06:39
      Evening: 18:29
    • UK
      How Long: 18hrs 1mins
      Fajr: 02:57
      Morning: 04:57
      Evening: 20:58
    • USA
      How Long: 15hrs 29mins
      Fajr: 04:25
      Morning: 05:46
      Evening: 19:54

    E come from: aladhan.com and islamicfinder

    Di 2019 Ramadan fasting go begin on Monday May 6.

    See some of di tins you suppose know about di religious duty.

    Tins you suppose know about Ramadan fasting

    • No eating of food from dusk till dawn, no drinking of water, kerewa too is not allowed.
    • Dis na di 1438 edition of di fasting - according to history, di first fasting happun two years after Prophet Muhammad SAW migrate from Mecca to Medina.
    • Some pipo go do two fasts in one day.
    Man dey hold food for hand
    Wetin we call dis foto, E go reach one month before u go see matured Muslim with food during di day or Islamic police Hisbah fit gbab di pesin.
    • Na time to recite Quran and attend Islamic lectures. For many muslims na dis time of di year dem dey recite di whole Quran wey get 604 pages and also many mosques dey hold Islamic lectures wey muslims dey call Tafsir between 4 - 6pm everyday.
    • Lailatul Qadr night: Dis night dey happun inside di last 10 days of Ramadan, na di most important night for every muslim, as di prayer for dat single night pass prayers wey pesin go pray for 84 years in terms of reward.
    Old pesin dey siddon for chair
    Wetin we call dis foto, Pesin wey dey very old dey excused from participating in di fasting
    • Dis na also di best time for charity, breaking of fasts with different pipo, visitation and keeping good relations with family and friends and oda good behaviours wey Islam dey preach.
    • Every matured muslim must fast as na one of di pillars of di religion unless pipo wey don too old, dey sick, women wey dey on dia period or pipo wey dey travel.

    Di Chief Imam of Abdullahi Abbas Mosque for Kano Sheik Nazifi Inuwa say any muslim wey witness dis special month and e no do any act wey go bring am closer to God deserve punishment for di hereafter.