Nipsey Hussle: Five facts you suppose to know about di murdered African-American LA rapper

Wia dis foto come from, Rihanna/Twitter
Nipsey Hussle "represent change, im represent evolution, im represents everytin our culture needs to embrace"
Na wetin P. Diddy tok for im tribute to di 33 year old Grammy nominated rapper wey die from multiple gunshot in front of him clothing shop wey him call Marathon Clothing.
1.Di rapper get him roots for Africa
Nipsey Hussle wey him real name be na Ermias Davidson Asghedom be Eritrean-born American as him papa na from di North African country of Eritrea and him mama na America.
Di rapper visit di kontri for April 2018 and he even tok about him life and how he grow up among gang violence.
Di Minister of Information for di kontri, Yemane Meskel pay tribute to di artist for Twitter.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 1
2.Hussle don tok about him history for gang and he dey work to end gang violence
Nipsey Hussle don tok plenty times about him history as member of Los Angeles gang, Rollin 60s wey be one of di major gangs for di city.
End of Di one wey oda users dey read well well
Since den, di rapper don dey campaign against gang violence and dey steady dey involve wit community projects wey fit improve di life of di young pipo wey dey live for him community.
Steve Soboroff wey be Los Angeles Police commissioner tok say he dey plan meet with di rapper to discuss how to stop gang violence.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 2
3.Di rapper na di founder of di label, All Money In
Hussle establish him own record label afta him waka from him contract wit Epic Records.
E sign some rappers from him town and release some of him mixtapes through the label.
One of di mixtapes wey him release wey he call Crenshaw, dey popular becose of how he market am and even Rocnation buy 100 copies of di mixtape for $100 dollars on behalf of Jay Z.
4.Him first and only studio alum reach number 4 on top Billboard charts
Nipsey Hussle release him only studio album, Victory Lap for February 16, 2018.
As di album comot e reach number 4 on top di Billboard 200 charts and di album get am best rap album nomination for di Grammys.
5.Him last tweet before he die na about enemies
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 3
Drake, Rihanna and J Cole, MI, KCee pour tributes for di rapper wey gunshot kill

Wia dis foto come from, Reuters
Social media still dey go gaga afta tori land since Sunday evening say African-American rapper Nipsey Hussle die for gunshot.
Di 33 year old Grammy nominated rapper die from multiple gunshot in front of him clothing shop wey him call Marathon Clothing.
Di suspect wey dem never find also injure two pipo.
Di Los Angeles Crisis Response Team confam am for tweet.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 4
Plenti artists including Drake, Rihanna and J Cole don pay tribute to Nipsey Hussle wey.
Drake describe am as "a man of respect and a don"
Dis article contain content wey Instagram provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di Instagram cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of Instagram post
"Rhihana write say di tin shake her spirit.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 5
J Cole:

End of X post, 6
Ycee:

End of X post, 7
MI:

End of X post, 8
Santi:

End of X post, 9
Pharrell Williams
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 10
Diddy for im tribute say Nipsey "represent change, im represent evolution, im represents everytin our culture needs to embrace".
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 11
Im die leave behind im girlfriend, actress Lauren London and two children.