Atiku no dey destine to be president - Oshiomohle

Read am in 1 mins

National Chairmo of Nigeria ruling APC party, Adams Oshiomole on Thursday tell main opposition PDP president candidate Atiku Abubakar say to become presido of Nigeria no dey inside im destiny.

Oshiomole tok am dis afternoon inside press conference wey APC hold to reply Atiku accuse say dem use rigging to win di election.

Oshiomole also accuse INEC say dem cancel some votes for Akwa Ibom wey make Senator Godswill Akpabio to lose for di election.

See di full video: