Congo Market fire for Douala Cameroon burn more dan 100 shops and houses

Wia dis foto come from, Joel Kouam
Fire don burn more dan 100 shops for Congo Market for Douala-Cameroon as eye witness tok.
Content is not available
View content on FacebookDe external site no concern BBC.End of Facebook post
Just now official informate nova bi for how many shops and houses burn and de loss as plenti cargo burn, and e no bi clear how de fire start.
De fire start for 11:00 pm for Saturday night until Sunday morning around 7:00 am de fire continue.
Fire fighters and gendarmerie komot tanks try for stop de fire but as some house na wit plank deh not fit stop de fire quick.

Wia dis foto come from, Joel Kouam
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post
Na for dis market weh plenti business pipo from Igbo tribe for Nigeria get plenti shops.

Wia dis foto come from, Joel Kouam








