Meet Elangwe Sessee, di Cameroonian weh e di do realism painting
Elangwe Sessee na graduate weh e di do realism painting for Southwest region for Cameroon, and e di teach pikin dem for draw and paint.
"Dis kain painting di show de everyday life for pipo; poverty, happiness, just de tin weh e di happen around me", Elangwe Sesse tell BBC News Pidgin.
De artist say realism painting na branch weh e start for 14th century, and na dis kain painting weh e laik for do'am.
For Sessee na mostly foreigners di appreciate e handwork, Cameroonians deh laik'am di admiram but e no easy for komot moni buy de painting.
