NYSC corpers sleep for open field and inside bus because of elections

Dem put corpers inside classroom say make dem sleep
Wetin we call dis foto, Dem put corpers inside classroom say make dem sleep
Read am in 2 mins

Pishures full ground of members of National Youth Service Corps (NYSC) wey be di pipo INEC dey use as polling officers for Nigeria elections.

INEC don postpone di election but many of di corpers wey be adhoc staff bin don already deploy across Nigeria.

Tori wey don dey go round social media show corpers dey sleep for field and public buss for different places.

One corper wey no gree say her name tok say for Lagos dem put dem for inside classes make dem sleep.

Pipo don dey call out INEC say wetin dem do with di budget and di moni wey dem tok say dem don already settle di pipo wey dey work for election.

Anoda corper wey follow BBC Pidgin tok, say dem no provide any sleeping arranegment for dem.

"Nobodi even show to tok to us, as night reach most of us sleep for field, some for ground, some for veranda.

"Even till now, nobodi don come tell us anything. Na we carri our leg come, na we go still carri our leg go," im tok.

Twitter dey fire with tweets like:

Skip X post, 1
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 1

Skip X post, 2

End of X post, 2

Skip X post, 3

End of X post, 3

Skip X post, 4

End of X post, 4